Nigerian Pidgin Bible
Mark 9:26
Di dimon shaut, shake di boy wel-wel kon komot from en bodi. Di boy slip for groun sotey meni pipol kon dey sey, "E don die!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Di dimon shaut, shake di boy wel-wel kon komot from en bodi. Di boy slip for groun sotey meni pipol kon dey sey, "E don die!"
Open Bible reader