Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 7:4

And wen dem kom bak from market, dem nor dey chop unles dem first wosh dia hand. Dem stil dey folo meni oda tradishons, laik to wosh cup, ketol and chair wey dem dey sidan put chop.)

Open Bible reader