Nigerian Pidgin Bible
Mark 7:24
Afta Jisos komot from der, e kon go di aria wey dem dey kol Tyre. Wen e enta won haus, e nor wont mak enibodi no sey e dey der, bot e nor fit hide.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Afta Jisos komot from der, e kon go di aria wey dem dey kol Tyre. Wen e enta won haus, e nor wont mak enibodi no sey e dey der, bot e nor fit hide.
Open Bible reader