Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 6:55

Di pipol run pas all di aria, kari di pipol wey nor wel for mat go wer dem hear sey Jisos dey.

Open Bible reader