Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 6:34

Wen Jisos kom dan from di boat, e si plenti pipol and e kon sori for dem, bikos dem bi laik anima wey nor get hu dey luk afta dem. So e kon tish dem meni tins.

Open Bible reader