Nigerian Pidgin Bible
Mark 6:27
So di king send di soja wey dey kil kriminas, mak e go bring Jon head kom. So di man go insaid di prizin, go kut Jon head komot.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So di king send di soja wey dey kil kriminas, mak e go bring Jon head kom. So di man go insaid di prizin, go kut Jon head komot.
Open Bible reader