Nigerian Pidgin Bible
Mark 6:16
Bot wen Herod hear am, e sey, "Jon wey I sey mak dem kut en head komot, don wak-up from deat!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot wen Herod hear am, e sey, "Jon wey I sey mak dem kut en head komot, don wak-up from deat!"
Open Bible reader