Nigerian Pidgin Bible
Mark 6:14
King Herod kon hear wetin dey hapun, bikos pipol don no Jisos name wel-wel. Som pipol sey, "Jon wey dey baptaiz don wak-up from deat and bikos of dis, e don get pawa to doh mirakols."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
King Herod kon hear wetin dey hapun, bikos pipol don no Jisos name wel-wel. Som pipol sey, "Jon wey dey baptaiz don wak-up from deat and bikos of dis, e don get pawa to doh mirakols."
Open Bible reader