Nigerian Pidgin Bible
Mark 5:40
Dem kon dey laff am. Jisos driv dem go outsaid, kon tak di pikin mama and papa wit di disaipols wey folo am, go insaid di room wer di pikin dead-bodi dey.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem kon dey laff am. Jisos driv dem go outsaid, kon tak di pikin mama and papa wit di disaipols wey folo am, go insaid di room wer di pikin dead-bodi dey.
Open Bible reader