Nigerian Pidgin Bible
Mark 5:13
So Jisos kon alow dem. So di evil spirit kom out from di man kon enta di pig dem. Den di pig dem run pas won low place enta di riva and dem rish tu tazon (2000) wey die insaid di wota.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So Jisos kon alow dem. So di evil spirit kom out from di man kon enta di pig dem. Den di pig dem run pas won low place enta di riva and dem rish tu tazon (2000) wey die insaid di wota.
Open Bible reader