Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 4:21

Jisos stil ask dem, "Pipol dey hide lamp for unda basket? Nor bi on-top di place wer dem dey kip lamp, dem sopoz put am? 22" E nor get wetin pipol hide wey God nor go show and e nor get wetin dey for sikrit naw, wey nor go kom out for opun. 23" If enibodi get ear, mak e hear wetin I dey tok!"

Open Bible reader