Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 2:22

"Nobodi dey pour new wine insaid wine bag wey don old; if not, di new wine go tear di bag, di wine go trowey and di bag go spoil. Insted, na insaid new wine bag dem dey pour new wine put."

Open Bible reader