Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 2:16

Wen di law tishas and di Farisi pipol si sey e dey chop wit sinas and tax koletors, dem kon ask en disaipols, "Why una oga dey chop wit tax koletors and sinas?"

Open Bible reader