Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 2:14

As e dey waka for road, e kon si Levi, Afius pikin, sidan for wer dem dey kolet tax. E tel am, "Mak yu folo mi." So Levi get up kon folo Jisos.

Open Bible reader