Nigerian Pidgin Bible
Mark 16:7
"Mak una go tel en disaipols and Pita sey, Jisos don go Galili go wait for dem. Una go si-am for der, as e tel una bifor."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Mak una go tel en disaipols and Pita sey, Jisos don go Galili go wait for dem. Una go si-am for der, as e tel una bifor."
Open Bible reader