Nigerian Pidgin Bible
Mark 16:10
For wer di pipol wey dey folo Jisos dey mourn and krai dey, Mary Magdalene kon go tel dem wetin hapun.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For wer di pipol wey dey folo Jisos dey mourn and krai dey, Mary Magdalene kon go tel dem wetin hapun.
Open Bible reader