Nigerian Pidgin Bible
Mark 14:70
Bot e denai again. Smol taim, di pipol wey stand for kona kon tel Pita, "Tru-tru, yu dey among dem, bikos na Galili yu from kom."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot e denai again. Smol taim, di pipol wey stand for kona kon tel Pita, "Tru-tru, yu dey among dem, bikos na Galili yu from kom."
Open Bible reader