Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:65

Den som bigin spit for Jisos bodi, dem tie en eye kon dey nak am dey sey, "Profesai naw!" Di pipol wey dey gaid di place stil join beat am.

Open Bible reader