Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:43

As Jisos stil dey tok, Judas, won of di twef disaipols, kon kom wit plenti pipol wey di prist oga dem, di law tishas and di eldas send and all of dem kari sword and big-big stik.

Open Bible reader