Nigerian Pidgin Bible
Mark 14:3
Wen Jisos dey Betani for Saimon haus (wey get leprosi bifor), e sidan wit dem to chop, naim won wuman bring oil insaid alabasta box kom, di oil dear wel-wel and dey sent fine. Afta e don opun di kontena, e pour di oil for Jisos head.
Open Bible reader