Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:22

As dem dey chop, Jisos tak bread, tank God, den divide am giv en disaipols kon sey, "Mak una tak and chop, bikos dis na my bodi."

Open Bible reader