Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:1

Tu days bifor Passova and di Bread wey nor get yist Fist, di prist oga dem and di law tishas kon dey faind as dem go tak arres Jisos, mak dem for kil-am.

Open Bible reader