Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 13:22

"Bikos fake kraists and profets go kom and dem go du signs and mirakols wey bi laik majik to disiv pipol. If to sey e posibol, dem go disiv di pipol wey God don shuz.

Open Bible reader