Nigerian Pidgin Bible
Mark 13:11
"Wen dem arres una kari go kourt, mak una nor wori abaut wetin una go tok. God go giv una wetin to tok for dat taim, bikos nor bi una go tok, bot na di Holi Spirit go du-am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Wen dem arres una kari go kourt, mak una nor wori abaut wetin una go tok. God go giv una wetin to tok for dat taim, bikos nor bi una go tok, bot na di Holi Spirit go du-am.
Open Bible reader