Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 12:26

"Naw, for di mata abaut pipol wey go wak-up, una neva read for di book wey Mosis rite abaut di bush wey fire dey burn and haw God tel Mosis, 'Na Mi bi Abraham, Izik and Jakob God'?

Open Bible reader