Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 12:14

Wen dem mit am, dem kon ask am, "Tisha, wi no sey yu dey tok trut, yu nor dey du wayo and yu dey tish di trut abaut God way. E gud mak wi dey pay tax giv Caesar, abi mak wi nor pay?"

Open Bible reader