Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 12:1

Jisos kon tok to dem wit parabol: "Won man plant grape for en farm. E fence am roun, dig wer dem go dey press di wine put, den kon build big haus wey gaid go dey stay. E haya am giv tenants wey go dey kare for di place kon travol go far.

Open Bible reader