Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 11:29

Jisos ansa dem, "I go ask una won kweshon. If una ansa mi, den I go tel una wish rite I get to dey du dis tins.

Open Bible reader