Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 11:2

kon tel dem, "Mak una go di vilage wey dey for front. As una enta, una go si won smol donkey wey dem tie for der, wey enibodi neva ride bifor. Mak una luz am kom.

Open Bible reader