Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 10:39

Dem ansa, "Wi go fit." Den Jisos tel dem, "Una go rili drink from di cup wey I go drink from and una go fit bear di baptism wey dem go baptaiz mi,

Open Bible reader