Nigerian Pidgin Bible
Mark 10:38
Jisos ask dem, "Una no wetin una dey ask for so? Una go fit drink from di cup wey I go drink from? Abi una go fit bear di baptism wey dem go baptaiz mi?"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ask dem, "Una no wetin una dey ask for so? Una go fit drink from di cup wey I go drink from? Abi una go fit bear di baptism wey dem go baptaiz mi?"
Open Bible reader