Nigerian Pidgin Bible
Mark 10:32
Jisos and en disaipols kon dey go Jerusalem. As Jisos dey waka for dia front, di disaipols konfuz and doz wey dey folo dem kon dey fear, bikos dem nor no wetin go hapun for der. Jisos kol en twef disaipols go kona again kon bigin tel dem wetin go hapun to am.
Open Bible reader