Nigerian Pidgin Bible
Mark 10:30
wey nor go risiv ondred taims more dan di haus, brodas, sistas, papa, mama, shildren and land wey e liv for dis wold. Aldoh e nor go eazi for dem, bot di life wey nor go end for di wold wey dey kom, go bi dia own.
Open Bible reader