Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 10:1

Jisos kon komot for dat place go Judea and Jordan Riva aria. Plenti pipol stil gada kom mit am. E kon bigin tish dem as e dey du evritaim.

Open Bible reader