Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 1:5

Pipol for Judea and all di aria wey near am and doz wey dey Jerusalem, dey go mit Jon and e kon baptaiz dem for Jordan Riva afta dem konfes dia sins.

Open Bible reader