Nigerian Pidgin Bible
Mark 1:4
For insaid desert, Jon di Baptist kon bigin prish sey, mak pipol liv di bad tins wey dem dey du, mak e for baptaiz dem, so dat God go forgiv dem dia sins.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For insaid desert, Jon di Baptist kon bigin prish sey, mak pipol liv di bad tins wey dem dey du, mak e for baptaiz dem, so dat God go forgiv dem dia sins.
Open Bible reader