Nigerian Pidgin Bible
Mark 1:16
As Jisos dey waka for Galili wotasaid, e kon si Saimon and en broda Andru wey dey trow net insaid riva, (bikos dem bi fishamen.)
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
As Jisos dey waka for Galili wotasaid, e kon si Saimon and en broda Andru wey dey trow net insaid riva, (bikos dem bi fishamen.)
Open Bible reader