Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 4:2

For una wey obey me, my saving power go dey on top una like sun and bring healing like sun rays. Una go dey free and happy like cow pikin wey dem allow commot for where dem keep am.

Open Bible reader