Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 3:1

God Almighty talk say,” I dey send my messenger make he go prepare way for me. Then God wey una dey look for go come to him Temple suddenly. Yes, the messenger wey una dey expect to tell una about my agreement dey come.

Open Bible reader