Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 9:12

Wen day don dey dak, di disaipols kon tel Jisos, "Tel dis pipol mak dem go, so dat dem go-go di vilage and farm wey near dis aria go fine fud chop, kon slip for der, bikos dis place na desert."

Open Bible reader