Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:50

Bot wen Jisos hear am, e tel Jairus, "Mak yu nor fear, jos biliv and yor pikin go wel."

Open Bible reader