Nigerian Pidgin Bible
Luke 8:49
As Jisos stil dey tok, sombodi run kom from Jairus haus, kon tel Jairus sey, "Yor pikin don die, so mak yu nor wori di tisha again."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
As Jisos stil dey tok, sombodi run kom from Jairus haus, kon tel Jairus sey, "Yor pikin don die, so mak yu nor wori di tisha again."
Open Bible reader