Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:47

Wen di wuman si sey e nor go fit hide again, e kom out dey shake kon fal for Jisos front. For evribodi present, e tok wetin mak am tosh Jisos and haw e kon wel at wons.

Open Bible reader