Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:35

So di pipol run kom si wetin dey hapun and dem mit Jisos for der. Di man wey Jisos driv dimon komot for en bodi, don wel and e wear klot sidan near Jisos leg, so fear kon kash di pipol.

Open Bible reader