Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:29

E shaut, bikos Jisos don first komand di evil spirit mak e komot for en bodi (bikos di evil spirit don disturb di man wel-wel and dem dey chain and gaid am. Bot e dey break di chain and di dimon go driv am go insaid desert.)

Open Bible reader