Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:13

"Di won wey fal for wer stones dey, na di pipol wey hear God wod kon risiv am wit hapines, bot dem nor get root. Dem biliv smol, bot wen wahala kom, dem nor biliv again.

Open Bible reader