Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:10

Jisos ansa dem, "Una get di shanse to no God Kindom sikrit, bot dis oda pipol, na onli parabol dem go tak hear am, so dat as dem dey luk, dem nor go si and as dem hear, dem nor go undastand.

Open Bible reader