Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 7:6

So Jisos folo dem go. As Jisos near di haus, di soja kon send som of en frends go mit am sey, "Oga, nor trobol yorsef, bikos I nor big rish hu yu go enta en haus. 7" Naim mak mi nor waka kom mit yu, insted, mak yu jos giv orda and my savant go wel. 8" Bikos mi tu get pipol wey big pas mi and I get di won wey I big pas. If I tel won, 'Go!' E go-go' and anoda won, 'Kom!' E go kom and if I tel my savant, "Do dis tin!' E go du-am."

Open Bible reader