Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 7:39

Wen di Farisi wey invait Jisos si wetin dey hapun, e kon tok for en maind sey, "If dis man na profet tru-tru, e for no sey dis wuman wey dey tosh am so, na sina e bi."

Open Bible reader