Nigerian Pidgin Bible
Luke 7:22
So, Jisos ansa dem, mak una go tel Jon wetin una don si and hear: "Blind pipol dey si, pipol wey nor fit waka bifor, dey waka, pipol wey get leprosi, dia bodi don klin, pipol wey nor dey hear, don dey hear naw, pipol wey don die, don wak-up and ivun poor pipol, don hear di Gud News.
Open Bible reader